Monday 1 August 2016

MIDNIGHT CALL


Akpos call customer care by 1am. After
30mins of advert finally akpos comes
on line. Customer care ...hello this
kingsley from mtn customer care how
can I help u. Akpos..god punish u.
Customer care...sorry sir dats not polite wats the
problem akpors..na me u de
ask? Check ur time wetin de nack
customer care ..sir dis 1:30am.
Akpos..so why u no dey sleep u
bewinch? Customer care..no sir am not a.
wizard. Akpos...den wetin u be others neva sleep
finish? Customer care..sir pls
go straight to the reason why u called
Akpos..ok. I get#99 for my fone abeg
transfer me #1 naira make I take make
midnight call.

No comments:

Post a Comment